28/10/2026
My peopleeee! 😂😂❤️
As una dey plan una party, abeg, nor go rush buy plastic wey una go use as souvenirs ooo! 😩😂
Because that plastic fit break before your event reach, or even on the day of the party! 😭😂
Come make BSAT arrange better, correct souvenir bags for una! 😍👜
We go customise am with your picture, name, write-ups, and anything wey you want make we put for the bag. So that anytime your guests carry am, dem go remember say na YOU give them that beautiful gift! ❤️🥰
Abeg, my people, NOR GO BUY PLASTIC OOO! 😂😂
No come say I nor warn una ooo! 😜 Because that plastic fit break, but our bags? Na quality we dey give una! 💯🔥
📩 Send us a DM today to place your orders. Make we give your guests something beautiful wey dem go use and remember you for! ❤️👜